Disclaimer: This song, Miracle by Elviz is authorised by the owner for download and commercial use.
However, the song is from GREAT FOLKS ENTERTAINMENT frontier, Elviz with the song tagged, Miracle.
Download below and leave a comment in the box. Share with friends.
SONG DETAILS
ARTISTE: Elviz
SONG NAME: Miracle
LABEL: Great Folks Entertainment
YEAR: 2019
DURATION: 2 mins 43 secs
PRODUCER: Hunkie
SOUND ENGINEER: T. One
Elviz – Miracle Lyrics
INTRO
Yehyeh 2x
They call me elviz
PRE CHORUS
Shake ur body make I see DAT ibadi 3x
Wey dey make all boys dem dey want touch body
Yetun yetun
Move ur body oo
No dey losgurd ooo make sisi yr ibadi oo 2x
I like d way u dey move calabash
Wey dey make all d pipu d watch
Wey dey make all d boys dey kpakorokpa before u no dey start to dey match
CHORUS
Girl ur body na miracle
Idakwa ka nmiri oku
If u turn to food I swear to God I go chop u I no go belefull
PRE CHORUS
Shake ur body make I see DAT ibadi 3x
Wey dey make all boys den dey touch body
Yetun yetun
Move ur body oo
No dey losgurd ooo make sisi yr ibadi oo 2x
I like d way u dey move calabash
Wey dey make all d pipu d watch
Wey dey make all d boys dey kpakorokpa before u no dey start to dey match
CHORUS
Girl ur body na miracle
Idakwa ka nmiri oku
If u turn to food I swear to God I go chop u I no go belefull
VERSE
Chekichekichekimate bele
Bebz plenty for d place u go fine 1
Drinks plenty for d table no border
Jigarty dey for here na him Wey dey spend now
Werehwereh kiamasa
Way u wine dat ur waist me I like am
Dat ur red sea I want to divide now
Elviz d Viber me I no get time now
LEAVE A COMMENT BELOW, ABOUT THIS POST