Siddon Pon It, Fine Girl, Seat Down Pon It Every Other Day, Seat Down Pon It
Top Boy
[Wizkid]
Tell me baby girl I dey oh
Baby tell me make I know I dey oh
Baby tell me how much I go pay oh
Me go fly go anywhere for holiday oh
This love na walangolo
This love na wan tin tin
Make we play like we dey movie oh oh
Like a play make you dey play mummy oh oh
Mummy oh mummy oh mummy oh oh
Girl na me go dey play daddy oh oh
Girl if you be baby I be nanny oh
See like you fine like Agbani oh
Sho ma wa sho ma pala n golo
Wa sho ma wa durole oh oh
Baby make I dey where you dey oh oh
Come make I show you special loving
Sho ma wa sho ma pala n golo
Wa sho ma wa durole oh oh
Baby make I dey where you dey oh oh
Come make I show you special loving
[Tiwa Savage]
Anywhere you dey I go dey oh oh
Long as I dey with my baby oh
Wetin Dem no know Dem go hate oh
Kiss me baby make dem vex oh
Carry your matter for their head oh
Kiss me baby make I rest oh
Nobody do me like you do oh
Kiss me baby make dem vex oh
Dis love na walangolo
Dis love na wan tin tin
Dis love na walangolo
Dis love na wan tin tin
[Wizkid]
Baby girl I love you sit down on it oh
Hmm baby girl come whine up on it oh
I know you love it sweet Melanin oh
Oh girl na you go be my sweet sinorito
My **** girls Dem whine it for me oh
My Jamaican girls Dem whine it for me oh
Ojota girls Dem whine it for me
My carribean girls Dem dress up ham for me
Sho ma wa sho ma pala n golo
Wa sho ma wa durole oh oh
Baby make I dey where you dey oh oh
Come make I show you special loving
[Tiwa Savage]
London boys Dem give it to me
All my Lagos boys Dem spend it for me
Jamaican boys Dem jam it for me
My American boys Dem smack it for me
Sho ma wa sho ma pala n golo
Wa sho ma wa durole oh oh
Baby make I dey where you dey oh oh
Come make I show you special loving
Dis love na walangolo
Dis love na wan tin tin
Dis love na walangolo
Dis love na wan tin tin
DJ Spinall
Give it to me– Spellz!
LEAVE A COMMENT BELOW, ABOUT THIS POST